album cover
Blow Empty
album cover
Blow Empty was released on May 29, 2026 by BBTM Music as a part of the album Ready or Not
ReleasedMay 29, 2026
LabelBBTM Music
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I should move on and quit the simping
Cause e be like say this our ship e be sinking Oh-oh
You no wan dey act wey who dey wanna be but that\'s make believe now
No go leave me hanging on my thumbs \'round here I need some gas for me now
Cause anytime you call me I dey pull up
2 a.m na you dey make me stay up
You told me good night but you start to stay online oh
Wetin kan happen to communication? Anytime you call me girl I pull up
Fail another passenger to pull up
Tell me how e be girlie
What\'s in it for me? Swear the journey don dey long and it too dey sure
Low high I no want to blow empty no
Low high Girl I no wan blow empty no
Low high I no want to blow empty no
Low high Girl I no wan blow empty no
Wetin you dey do e no fair
Carry my heart skip for highway
Fool me once I go take the blame
But I no go let you too fool me again
Shey you wan stay or you wanna leave?
So indecisive so toxic
Say you want me but you got more mes
Tell me what more you want from me
Cause anytime you call me I dey pull up
2 a.m na you dey make me stay up
You told me good night but you start to stay online oh
Wetin kan happen to communication? Anytime you call me girl I pull up
Fail another passenger to pull up
Tell me how e be girlie
What\'s in it for me? Swear the journey don dey long and it too dey sure
Low high I no want to blow empty no
Low high Girl I no wan blow empty no
Low high I no want to blow empty no
Low high Girl I no wan blow empty no
No no no no no no
Written by: Desmond Frank
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...