Lyrics

Nobody wan die But everybody wan go heaven You see me, as you see me so Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more As I reach Yankee I see say the life wey my people dem dey live na nonsense As I reach Yankee I see say to solve our problem e no hard, common sense Them dey come here Them dey see the way wey everything been dey work But them just ignore Them go reach house, go form the policies Wey go make them to rich and my people to poor E don tay Wey we don dey cry Wey we don dey hustle Wey we don dey die E don tay Wey them dey chop money While the average child for road is hungry Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more We get land Plenty-plenty land, plenty-plenty farm We get energy Plenty-plenty oil, plenty-plenty sun Water dey jaburata River Niger dey, River Benue dey But for ordinary man, simple things to enjoy We no fit get Water nko? E no dey Light nko? E no dey Ordinary food to chop, e no dey Ordinary house to sleep, e no dey Water nko? E no dey Light nko? E no dey Ordinary food to chop, e no dey Ordinary house to sleep, e no dey Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more I never tire to dey yarn, I go speak my thought 'Cause time don reach for my people kasala to bust As Fela yarn' 'til e go but my people no see Politicians still dey yarn dust on top TV We put satellite for space but we no get light Owu dey blow my people, still we no want fight We be the top five richest oil nation for globe But my people no fit afford kerosene for stove E never finish? Civilians don come Na all of them dey chop our money turn by turn Remember '84 wey we dey beg Andrew make e stay Dollar na five naira than na 140 today We just suffer and smile, our debit dey pile To bail comot, see how my people dey file All we do is pray and hope for a new day But nothing go happen 'til we change our ways Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more O ma se Ah, o ma se O ma se Yẹ, o ma se IIu ta gbe tati gbedu tele lawa di eni to toroje IIu ta gbe tati gbedu tele lawa di eni to toroje, ah! Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Until them change the plan Me I go yarn Directly to the man Make we yarn My people fear to die, why? We must try Me I go yarn Until them change the plan Me I go yarn Directly to the man Make we yarn My people fear to die, why? Together we must try Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more Me I go yarn Me I go speak my mind Me I go yarn Them think say we blind Make we yarn Why are my people so poor? We can't take this no more
Writer(s): Sikirullahi Dabiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out