Lyrics

I am something like a bush meat I am searching for the hunter If I ever search for a hunter If you, help me see the hunter Help me shout say Eba mi kigbe ole (barawo) Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe ole (barawo) Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe ole Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe ole Ole-ole-ole-ole-ole See, one day bush meat go catch the hunter See, one day bush meat go catch the hunter See, one day the bush meat go catch the hunter Catch the hunter Catch the hunter See them fly from the aeroplane (aeroplane) On top the pain wey my people maintain (maintain) I don taya to dey explain (explain) Pikin wey never chop seff dey complain (complain) Water, light, na yawa (yawa) Everywhere just black, no power (no power) Only the power na the one wey them get Wey them use take oppress my people for the earth o And what could be the answer? What could it be that we don't matter to them Because they chop my money Your money Every other person money Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole See, one day bush meat go catch the hunter See, one day bush meat go catch the hunter One day the bush meat go catch the hunter Catch the hunter Catch the hunter o Them-them na hin my people sabi (them-them) Everything na padi-padi (them-them) Na hin my people sabi (them-them) Everybody must know somebody to blow o (them-them) Them-them na hin my people sabi (them-them) Everything na padi-padi (them-them) Na hin my people sabi (them-them) Everbody must know somebody to blow o (them-them) So, shout "ole" let them papa know Jagbe "ole" let them mother know Jagbe "ole" let my people know Jagbe "ole" cause them thief the do Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole See, one day bush meat go catch the hunter See, one day bush meat go catch the hunter One day the bush meat go catch the hunter Catch the hunter Catch the hunter See, make I tell you my padi You see this life, it is very funny Some people hustle for the money Some people their own na to dey Jolli See, egbo oun ti mo so If you never feel this pain, then koma soro o If you never see me before, I will tell you it is a lie because it is every way that you look am What you see, it is what I saw That why I table all this matter on the flow So, if I tell you say ebami ki gbe "ole" Even theif go dey follow shout "ole" Who be the thief, who be the catcher? Who be the bush meat and who be the hunter? Who go say hin no dey pass from the matter Who go con the say for this place na hin be the master? If you ti-fi-ti-fi today Tomorrow you go fit to thief no more I say, if you ti-fi-ti-fi today Tomorrow you go fit to thief no more I say, if you ti-fi-ti-fi today Tomorrow you go fit to thief no more (ebami kigbe ole) If you ti-fi-ti-fi today Tomorrow you go fit to thief no more Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Eba mi kigbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole Ebami jagbe "ole" Ole-ole-ole-ole-ole See, one day bush meat go catch the hunter See, one day bush meat go catch the hunter One day the bush meat go catch the hunter Catch the hunter Catch the hunter Barawo Ehhh, we go catch am Sultan Ehn, no be small thing o See as you dey tell me so Na so the bush meat go take confuse the hunter inside the bush They con begin catch themselves
Writer(s): Tiwa Savage, Olanrewaju Fasasi, Muhammad Basit Animashaun, Azeez Adeshina Fashola, Ezeh Chisom Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out