album cover
Psychedelic Woman
32,766
World
Psychedelic Woman was released on August 3, 2009 by Africa Express Ltd as a part of the album Africa Express Presents...
album cover
Release DateAugust 3, 2009
LabelAfrica Express Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Honny & The Bees Band
Honny & The Bees Band
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ernest Aubrey Honny
Ernest Aubrey Honny
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Frank Merritt
Frank Merritt
Mastering Engineer

Lyrics

Brothers and sisters
Fathers and mothers
I wan' tell una some kind story about some psychedelic woman
I see this kind psychedelic woman for some night club
And I asked am say "woman wetin be this kind psychedelic wey una dey do so?"
Una sabi wetin e tell me? I wonder
Say "psy" mean say the shoes wey e get that kind tall bottom na why
Then "che" mean say that dress wey woman dey wear wey you dey see all ein leg top
Anyway as for me I sabi say that one them dey call am mini
But how for do? Going on e say
"De" mean all the ambi and lipstick them them wey
E dey make woman ein face shine like silver
And last of all, "lic" mean say woman wey e ready at any time for go anywhere
In fact, this one e be anibresɛm paapaapaa
So I wan' sing some song just now wey you all go hear
Well I say heey-hey, psychedelic woman
Well I say heey-hey, psychedelic woman
E go for tiptoe oo
E go for Apollo oo
E go for Lido oo
Silvercup dey his side oo
Well I say heey-hey, psychedelic woman
Psychedelic woman you're wonderful
Well I say heey-hey, psychedelic woman
Well I say heey-hey, psychedelic woman
Atlantic oo he go go
Star Hotel oo he go go
City Hotel oo he go go
Everywhere dey inside oo
Well I say heey-hey, psychedelic woman
Ay-ay-ay-ay
Lala-lala-lala
Lala-lala-lalala
Now listen to me
Ay-ay-ay-ay
Lala-lala-lala
Lala-lala-lalala
Psychedelic woman
Psychedelic woman, you're wonderful oo
Yeah
Lala-lala-lala
Lala-lala-lalala la
Psychedelic woman, you're wonderful oo
Written by: Ernest Honny
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...