album cover
birKIN
10,116
Pop
birKIN was released on April 30, 2026 by Kurdi Klymax as a part of the album birKIN - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:25 - 00:30
birKIN was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:15
00:25
00:40
01:10
01:25
03:05
00:00
03:14

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kurdi Klymax
Kurdi Klymax
Performer
GEOO
GEOO
12-String Electric Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Kurdi Klymax
Kurdi Klymax
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kurdi Klymax
Kurdi Klymax
Mixing Engineer
GEOO
GEOO
Producer

Lyrics

(Prick be like saxophone)
If, Everything continues to go this way
That it is is going
Omo guy we suppose commot trenches this year o
I dey talk this thing i nor really get any
I nor get anything wey i go talk sey okay o
Na this thing
Like i nor get, How i go put am
I nor get assurance o
But i know, i just know somehow sey
If things continue to go the way it is going right now
We go commot trenches this year
As I'm growing older
The future i see for my front
Don dey start to dey scare me
I nor even know
If i fit to commot all my family out of the trenches
Want to be present at 40 years
No want my pikin dey call me a deadbeat
Praying to God
E be like the sins I commit
Nor fit let am to hear me
Poverty steady dey fear me
Nigeria dey steady dey tear me
The cost of garri wey be staple for house
Be making my eyes to be teary
Mama dey try to dey cheer me
I swear that she's doing her best
I love you mama
But listen to me
The words that you're using is not really working
My kele dey ask me for birkin
Refreshing my opay I'm checking
Nor be sey i get money wey dey come
But i nor fit to show that i'm empty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
Tired of taking keke daydreaming of
Driving myself in a Bentley
Stressing but still in my twenties
My face don dey look like i'm thirty
Barely be thinking of resting
My government steady dey test me
I fit to pass out from all of the weight
Of the Billings i steady be chesting
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
Ahhhhhh
Owo mofe ko ma
Yeah
My kele dey ask me for birkin
Refreshing my opay I'm checking
Nor be sey i get money wey dey come
But i nor fit to show that i'm empty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
Tired of taking keke daydreaming of
Driving myself in a Bentley
Stressing but still in my twenties
My face don dey look like i'm thirty
Barely be thinking of resting
My government steady dey test me
I fit to pass out from all of the weight
Of the Billings i steady be chesting
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
I Nor be mavo i nor dey okay
Owo mofe ko ma plenty
Plenty
Plenty
Tired of taking keke daydreaming of
Driving myself in a Bentley
Owo mofe ko ma plenty
Written by: CORNELIUS “Kurdi Klymax” Jesutofunmi Akingbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...