album cover
LOSERPAY
album cover
LOSERPAY was released on September 24, 2026 by Kurdi Klymax as a part of the album Imperfect Music(Extended)
ReleasedSeptember 24, 2026
LabelKurdi Klymax
LanguageEnglish
BPM125
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Heyo Debo you go crazy
E dey be like loserpay
But if i lose na me go pay
I dey push my body to the limit
I know that my actions will be haunting me later
My kele dey vess sey i nor even care for myself
As I'm chasing the paper
But i know what I'm doing it's better to kill myself
Me I nor get any sponsor
Rather be dead than to go back to poverty sha
You nor go grab
The matter dey be like loser pay
But if i lose na me go pay
2016 when dem lock me for cell
Na only my mama dey show her face
I dey find money dey scroll contact
Nobody dey ready to share update
Yet you dey want me to rest
Bro i nor fit to dey rest
You nor fit to get
Holding my head i dey for my room i dey reason my life
Not even sapa matter
Food dey for house
But all of the plans in my head
How can i bring them to life
This bsc i dey study
It won't me buy 1 Lamborghini
There's barely a job in the country
9 out of 10 times my people be hungry
It's not even funny
I nor fit do ritual
And if i try yahoo the client go bust
My parents dey pray for my head
I know i can't make it in life by sinning atall
So i be talking to God, i tell him to show me the way
I dey hustle today
So that tomorrow i look at my kids
I'm happy because i know they're okay
I dey push my body to the limit
I know that my actions will be haunting me later
My kele dey vess sey i nor even care for myself
As i'm chasing the paper
But i know what I'm doing it's better to kill myself
Me I nor get any sponsor
Rather be dead than to go back to poverty sha
You nor go grab
The matter dey be like loser pay
But if i lose na me go pay
2016 when dem lock me for cell
Na only my mama dey show her face
I dey find money dey scroll contact
Nobody dey ready to share update
Yet you dey want me to rest
Bro i nor fit to dey rest
You nor fit to get
LOSERPAY
E dey be like LOSERPAY
E dey be like LOSERPAY
E dey be like LOSERPAY
E dey be like loser pay
But if i lose na me go pay
This nor be ps2 i dey grind with kenny
We dey trap for ikate
I nor get time for imade
Only thing i dey focused on na money
Mi o le fare we won i be TRUSTFUNDBABY
Mama trust me to figure my self
Loser pay
E dey like Loser pay
This nor be ps2
I dey dey trap for ikate
E dey be like LOSERPAY
Must i go and be living in sapele
Or must i go and be living in ilesha
Weytin happen to Monaco
Ehn, Weytin happen to Monaco
Weytin happen to Miami bro
Guy, money you know sey money
No try am o guy
No trust anybody
Guy i fit sell you
No be even play
See i fit, i fit
Kurdi
Kurdi i fit throw you for those third mainland bridge
No use me play
Na money matter o
Hehehehe
Written by: CORNELIUS “Kurdi Klymax” Jesutofunmi Akingbe

Loading...