album cover
Life Purpose
31,782
Afro-Beat
Life Purpose was released on April 28, 2026 by Songdis Ltd as a part of the album Life Purpose - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
Life Purpose was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:10
00:15
00:20
00:50
00:55
01:00
01:05
01:25
01:30
01:40
01:50
02:00
02:10
02:30
00:00
02:36

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jubet
Jubet
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akanbi oluwajubelo
Akanbi oluwajubelo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jubet
Jubet
Producer

Lyrics

[Verse 1]
We're all here for different different mission
If God like make e fix my life, I don give up already
I no even dey pray again make God do wating he like
Even long life without money is useless
At what age future dey start abeg
[Verse 2]
Nah only my imagination dey make me happy
I lost many things
All in the name of family battles
That I know nothing about despite how prayerful I am
As all of una dey face 1 or 2, me I don dey 7 and 8
What stopped you last year won't stop you this year
[Verse 3]
After this life makes nobody born me again
Some of us no even get work
We come to this life to praise God
Bless is name the second one is to eat all the rest na grace of God
I neva reach 20 life don dey teach me many things
Just pray make you guide and a better long life
I wake up everyday trying to convince myself it'll get better
But it never fucking does
Honestly that my question
Because I no even understand myself or my life anymore
Life is pain
[Chorus]
I no even underatand self
Small enjoyment plenty problem
Crying already what should I say
Just lost my job yesterday, my wife, pregnant 8 months
I don give up
Make God try arrange my life
Ọmọ happiness is now a strangers to hustler
[Verse 4]
Ọmọ me de enjoy oo and I'm grateful
That kind of pain when God gives and take it back
So emotional
Oh Lord please fix what I can't
Everything hitting at once
Trying not to lose myself
God please my mouth is empty
My heart is broken I don't know how to channel everything
Just please God please
Every hello get small goodbye inside
Every strong man still get tales in life
We keep moving though our spirit don taya
Heart still burning
Silent fire
[Verse 5]
Jubet
Juju
Jubet
Jubet
Jubet
Juju
Jubet
Jubet
Written by: Akanbi oluwajubelo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...