album cover
Case
2
Pop
Case was released on May 2, 2024 by Doki Music as a part of the album Case / Loose Control - Single
album cover
Release DateMay 2, 2024
LabelDoki Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mavick
Mavick
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Egboo Victor Chimaoge
Egboo Victor Chimaoge
Composer, Lyrics

Lyrics

Mavick - case
Na God write my story before I reach cradle
Smile for front , Stab for back dem be devil
After this one ,omo na the next level
I dey swing left and right
I Dey pedal
To my destination no label
Government wey dey steady embezzle
Peep pot wey dey laugh at kettle
Story long oh
Paul Epistle
Ahn ahn ahn
Dem go looku looku face ooh
This your mata no be case oh
No debate oh
If you no get face ooh
For the space ooh
Ahn ahn
Dem go looku looku face ohh
Dis your mata no be case ohhh
No debate ooo
If you no get face oh
For the space ohh
Eyes on the bag
Water full my eyes (bloody )
Pocket dry
Na money be the fine bobo oh
Eyes on the bag
Update your lives( Brody )
No go relax
Na money make u fine bobo oh
I really (wanna do this )
I really. ( wanna do this)
I really. ( wanna do this )
I really. (Wanna do this)
Olosho wey don cast for Lagos
Na hottie cake for AbJ
 If u See the nyash na kpk
Make I get money like Dangote
I go put you on my neighbor
All my **** deserve to ball
Person wey work suppose to chop
I really (wanna do this )….. ‎<This message was edited>
Written by: Egboo Victor Chimaoge
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...