album cover
Advice
2
Afro-Pop
Advice was released on May 17, 2026 by Chopzeerecords as a part of the album Rhythm of Fame - EP
album cover
Release DateMay 17, 2026
LabelChopzeerecords
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kellyfame
Kellyfame
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kellyfame
Kellyfame
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cee
Cee
Producer

Lyrics

I say no dey advice me am steady looking for the
Money looking for the raba looking for the ego
Me I go travel go sandiego Ah
You wan dey advice me be like persin wey never chop since morning
Why u wan talk to me in public
I dey find the money Where money go oo
Me I don tey for the road o
Normally u no I nor fit joke o
I stay normally me I dey hustle o
Many many things on the Road normally me I nor Fit too joke
I dey hustle for the money
Steady steady looking for the money
Oya tell me why u wan dey whine me
I say no dey advice me am steady looking for the money looking for the Raba looking for the ego
Me I go travel go sandiego ah
You wan dey advice me be like persin wey never Chop since morning
Why u wan talk to me in public
Talk to me in public u no Wetin my eyes don see
Say my mouth no fit talk and you know I must stay Stand strong
So many many things for the road u no wetin dey Tell me
Some people tell me say Me I nor go blow
Them go see me for the road dey go see me for Their television
Television on I must to complete my mission ah
Make dem see front they go no say kelly fame say I too bad
Make dem see front dey go see me for their Television ah make dem see front ah yeye yeye ye
Written by: Williams kelly eseoghene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...