album cover
Lagos
29
Afro-Pop
Lagos was released on May 17, 2026 by Chopzeerecords as a part of the album Rhythm of Fame - EP
album cover
Release DateMay 17, 2026
LabelChopzeerecords
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
KELLY FAME
KELLY FAME
Background Vocals, Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kelly Eseoghene
Kelly Eseoghene
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cee
Cee
Producer
Ceejay Beats
Ceejay Beats
Producer

Lyrics

Oh
Kelly fame on this one again oo
Is your boy fame yeah
My brother man wake up o
If you no hustle hard
You know go fit survive for lagos o
So many many things wey you see dem don tell us oo
Dem don tell us oo
But we no dey hear word o
Oh God save us o
My brother man wake up o
If you no hustle hard
You know go fit survive for lagos
So many many things wey you see dem don tell us oo
Dem don tell us oo
But we no dey hear word o
Oh God save us o
Back to the back
Back to the back
Everyday we dey hustle back to back
Back to the back
Back to the back
Say we dey hustle back to back
Back to the back
Back to the back
Everyday we dey hustle back to back oo
Back to the back
Back to the back
Say we dey hustle back to the back
Omoh me I just wan Flex
I just wan jaiye make I leave the rest
Na who hustle dey wait for the payday
And normally I know fit seke
Have been on the road e don tey e don tey
E no easy for lagos o for lagos ooo
Oo ye ye ye
Back to the back
Back to the back
Everyday we dey hustle back to the back
Back to the back
Back to the back
Say we dey hustle back to back
Back to the back
Back to the back
Everyday we dey hustle back to the back
Back to the back
Back to the back
Say we dey hustle back to the back
My brother man wake up
So many things wey dem dey tell us
And you know we dey hustle Hard gan gan
Cause you know me no getti time to talk ye ye
God father God father grand father
Many things wey me I know understand
Don dada God father grand father
You know say me I be their God father Yeah yeah
Wakeup o wake up wake up wake up o
If you know hustle you know go fit survive for this Lagos oo for this Lagos oo all the enemies dey
E
Envy us envy us say no time to time to talk
Back to the back
Back to the back
Everyday we dey hustle back to the back
Back to the back
Back to the back
Say we dey hustle back to the back
Back to the back
Back to the back
Everyday we dey hustle back to the back
Back to the back
Back to the back
Say we dey hustle back to the back
Back to the back ooooo
Kelly fame on this one again oo
Written by: Williams kelly eseoghene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...