album cover
Allergies
album cover
00:00
00:05
00:10
00:20
00:30
00:35
00:45
01:10
01:15
01:30
02:10
02:15
02:20
02:30
02:35
02:50
00:00
02:53
Past 7 Days
Allergies was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Shalli-fucking-popi
Kele want the pamper (confirm)
Kele want the pamper
[Verse 1]
Ah, kele want the pamper (kele wan')
Why you wan' dey touch my shit?
Girl, you know you ain't up to standard (confirm)
That your body dey tension me (tension me)
Baby, put that nyash on me (on me)
"Baby, how much you fit chop?"
She tell me she go spend all my pension
[Chorus]
Surely, oh (oh), ah-ahn
I'm allergic to broke-ass bitches
I'm allergic to una odds
I'm allergic to broke-ass bitches
Bye-bye, you no fit see me finish
I'm allergic to una odds
Ah-ahn, ah-ahn
[Bridge]
Shalli-fucking-popi, ah-ahn
Shallipopi, ah, Shallipopi, ah
Shallipopi, ah
[Verse 2]
The kele want the pamper
Kele want the
Baby, that's why I wan' chop this your body
No be today we dey ball like Kanté
I be Merlin, make I show you my magic
Press money, make we bọbọsi
Ah, I dey press money wey dey totori
Ah, he say, "Press money make we bọbọsi"
[Chorus]
Ah-ahn, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, yeah
Ah, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, yeah
I'm allergic to poverty
Ajẹpako, e go shine one day
E no matter money wey you get, oh
Ajẹbo go still kpai one day
I'm allergic to you, gẹgẹ
No dey form, me and you go knack one day
Baby girl, you do like say she no dey shit
I'm allergic to that kind thing
Baby, no dey do me that kind thing
I'm allergic to that kind thing
I'm addicted to last that shit
If e bust, na Pluto way, that kind thing
[Verse 3]
Ah, kele want the pamper
Why you wan' dey touch my shit?
Girl, you know you ain't up to standard
That your body dey tension me
Baby, put that nyash on me
"Baby, how much you fit chop?"
She tell me she go spend all my pension
Surely, oh (oh), ahn-ahn
[Chorus]
I'm allergic to broke-ass bitches
I'm allergic to una odds
I'm allergic to broke-ass bitches
Bye-bye, you no fit see me finish
I'm allergic to una odds
Ah-ahn, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn
Shallipopi, ah, Shallipopi, ah
Shallipopi, ahn, ahn
Written by: Crown Uzama
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...