album cover
God design
album cover
God design was released on July 7, 2026 by Advert Gang as a part of the album O’clock
July 7, 2026
LabelAdvert Gang
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Intro]
Tell me as I wan know if I no go there
Dem be no tell me yes
Bad man I no regret
Tell me as I wan know if I no go there
Dem be no dey tell me yes
Dem be dey look me less
[Verse 1]
I just dey fire dey go for my journey
Like I put nitro for my body
Everyday man I'm on it
Paper chasing got me locked in
Where I come from e go far
Focus on my game till I pot am like snooker
Back when I start, many people call me local
Dem be no dey call my line
[Chorus]
But look at God design
Na me be wetin God design
Look at God design
I'm getting figures all the time
Look at God design
My life is what God design
Look at God design
I'm getting figures all the time
[Verse 2]
Tell me as I wan know if I no go there
Dem be no dey tell me yes
Bad man I no relent
Tell me as I wan know if I no go there
Dem be no tell me yes
Dem be dey look me less
[Chorus]
But look at God design
Na me be wetin God design
Look at God design
Money too sweet for my body, see the signs
[Verse 3]
I dey rise, I dey shine, I dey go far
From the gutter to the stage, we don blow now
See the blessings overflow like a river
No stopping, everyday I go harder
I dey grind everyday, I dey go far
From the trenches to the sky, I be big star
No delay, I dey chase all my vision
Every step na with faith and precision
If dem doubt, I no send, I dey focus
Every L turn to win, I dey blow dust
With the fire in my soul, I dey conquer
Journey long but I swear I dey go far
[Chorus]
Look at God design
Look at God design
Na me be wetin God design
Money too sweet for my body see the signs
Look at God design
Dem be no dey call my line
I'm getting figures all the time
Money too sweet for my body see the signs
Written by: Stephen Ifedayo Oghenetega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...