album cover
Sika
13
Music
Sika was released on August 21, 2026 by Platoon as a part of the album Sika - Single
album cover
Release DateAugust 21, 2026
LabelPlatoon
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Lyrics

The only thing wey me dey want e na money o
If I get e money dem go call me their Pappy o
Na money be fine Bobo if not I be monkey o
make nobody disturb me except the matter na money o
Dem go clap for your dance
As the money e full for your hand
Dem go do as dem like
Cos na money dey ginger man x2
Sika bebree
Sika na me pe
Me p3 Sika x4
Nobody want to be broke man
Every person wan be baller o
Cos nobody want to Dey tell a man when no get anything for trouser
No so I go smoke up my ganja
woman no go be matter
When dem see me Dey come everyone go shout odogwu don enter eh
Dem go clap for your dance
As the money e full for your hand
Dem go do as dem like
Cos na money Sey ginger man x2
Sika bebree
Sika na me pe
Me p3 Sika x4
Written by: Shadrack Atubi, Thysol, Thywill Kofi Dawu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...