album cover

Won Le Ba

World2026
album cover
Won Le Ba was released on June 26, 2026 by Kycker Music as a part of the album Won Le Ba - Single
ReleasedJune 26, 2026
LabelKycker Music
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Verse 1
Sailing my waters
My waaa
So many things way life do show me
Things way i no fit undo
I’m sorry my brothers
No go dey vex, if i no dey for you
Pray oluwa bless your way fr
I dey pray for you
Some go dey think i dey form boss
Them been dey talk say i pompous
But i dey find wetin lose
Never will i conform
Till i count all joy
Then we go shout Wssss
Make e no tay tay tay
Before raba touch me and my jigga
Make we no snooze
Make we no dey linger
Monkey way work
Make baboon no see am
Lagbara olorun
Ati santi ramoni
Gbewa
Anywhere you see the money
Bros Gbera
Ishe oluwa
Lon sure mi
Won le ba
Chorus:
Won le ba
Won le ri
Wom le ri
Won le ba
Verse 2:
Make nothing spoil your ginger
As you dey hustle
brother No turning back
In any weather
Be it winter or summer
Help who no get
Brother try consider
Ooooo
My jigga
When you gbera
No forget your mama
Before you carry money
Go polanco
She sef fit rock high fashion
Raman jago
Make your head dey correct
Abeg no go forget
Seed way you plant
You go harvest o
I’ll be honest
Aint nobody perfect
So many i offend
But oluwa still dey cover me
Written by: David Morakinyo

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...