album cover
Level
album cover
00:05
00:20
00:40
01:00
01:05
01:10
01:20
02:25
00:00
02:46
Past 7 Days
Level was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
What's the level?
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we dey on zero
(Ehn, kini ma fagbo)
Now we we dey worry worry how e be them
(O ṣe)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go dey give them
[Verse 1]
I prayed for days like this at a time like this, yeah
And that’s something more than gold
That is precious more than silver
And all the days an night wey guy man no sleep, yeah
All the stories yet untold
On this cold and lonely road
[PreChorus]
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
And this is healthcare personal hygiene, personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemy
I fuck dem up no apology
I say na REDEYE dem go play my cassette in abundance
[Chorus]
What's the level?
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we dey on zero
(Ehn, kini ma fagbo)
Now we we dey worry worry how e be them
(O ṣe)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go dey give them
[Verse 2]
Na una business
We go dey give dem, yeah
And if you see them
Then you go believe dem, yeah
Jesu Kristi ni Jesus
If you like you believe us, yeah
Na him blood wey dey save us
And if you touch me you touch us
[PreChorus]
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
And this is healthcare personal hygiene, personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemy
I fuck dem up no apology
I say na REDEYE dem go play my cassette in abundance
[Chorus]
What's the level?
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we dey on zero
(Ehn, kini ma fagbo)
Now we we dey worry worry how e be them
(O ṣe)
All of those men wey no wish us well
Na una business, we go dey give them (O ṣe)
[Outro]
Na una business, we go dey give them
Written by: Victor Adere, Victor Adindu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...