album cover
WaKe Up
Afro-Beat
WaKe Up was released on July 17, 2026 by LUZADA Music Company as a part of the album CURRENT AFFAiRs - EP
album cover
Release DateJuly 17, 2026
LabelLUZADA Music Company
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM126

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ba6luv
Ba6luv
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
BASIT OLAITAN ADEPOJU
BASIT OLAITAN ADEPOJU
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Samwizzy
Samwizzy
Mixing Engineer

Lyrics

Everything dey happen in our country Ooo
No free movement And that's i know
Gumi still dey walk and we all know
He get their contacts and still wan Shame
He think he run the city
Government fail us and we see it
Shame on their behalf just believe me
Just try to free all those pupils
Wake up wake up
If Naija no go
Break up break up
Wake up wake up
If Naija no go
Break up break up
Eyin youth o ma lor fuvk up
If they want to move dem use sairin
When it time election won a di merlin
Dem go dey go around doing magic
Dem go do nothing and all is just Shittytttt
Won lo n kajor
Eni fowo pamon lo n kajor
Very soon gongo aso
Omo eru a doba lojokan
Just do good abeg lorokan
Stop dividing youth so tigbor
Cos nah dem be front don't ignore
Won lo n kajor
Eni fowo pamon lo n kajor
Very soon gongo aso
Omo eru a doba lojokan
Wake up wake up
If naija no go
Break up break up
Wake up wake up
If naija no go
Break up break up
Eyin youth o ma lor fuvk
Written by: BASIT OLAITAN ADEPOJU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...