album cover
Imabong
1
Afro-Beat
Imabong was released on July 31, 2026 by Vybe Creative Hub as a part of the album Vyberation (Her Frequency) - EP
album cover
Release DateJuly 31, 2026
LabelVybe Creative Hub
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM123

Music Video

Music Video

Lyrics

Imabong
Imabong
See the way you whine
You go kill person
See the way you dance
You go kill person
Imabong
Imabong
See the way you whine
You go kill person
And the way you dance
You go wound person
Oh my Bebe
Oh my lady
Abeg o
No use me play
No use me play
Abeg o
Oh my Bebe
Oh my lady
Abeg o
Abeg o
Abeg o
Oh my lady
Oh my bebe
Abeg o
No use me play
No use me play
Abeg o
Oh my lady
Oh my bebe
Abeg o
Abeg o
Baby abeg o
Abeg o
Oh my bebe
My baby abeg o
Oh my lady
Abeg o
Abeg o
Abeg o
Oh my bebe
My baby abeg o
Oh my lady
Abeg o
Oh my Bebe
My baby abeg o
Oh my Bebe
Abeg o
Oh my lady
Abeg o
First of all
I no dey whine person
I be the man for you
I be the one for you o
April fool
They go dey jonze you
Other breddah dem be snake
Dem go bite you o
Imabong make we go to AkwaIbom
I am blinded to girls with the bombom
We go run test together no condom
I go give you belle inside London
Turn up
See the gbedu dey make everybody dey turn up
Wake up
See the love I wan give you baby e no common
No lock up
Yesterday wey you no pick my call
You dey stubborn
But your baka dey raise my shotgun
If I catch you for corner no condom
Oh my Bebe
Oh my lady
Abeg o
No use me play
No use me play
Abeg o
Oh my Bebe
Oh my lady
Abeg o
Abeg o
Abeg o
Oh my lady
Oh my bebe
Abeg o
No use me play
No use me play
Abeg o
Oh my lady
Oh my bebe
Abeg o
Abeg o
Baby abeg o
Abeg o
Oh my bebe
My baby abeg o
Oh my lady
Abeg o
Abge o
Abeg o
Oh my bebe
My baby abeg o
Oh my lady
Abeg o
Oh my Bebe
My baby abeg o
Oh my Bebe
Abeg o
Oh my lady
Abeg o
Abeg o
Oh my bebe
My baby abeg o
Oh my lady
Abeg o
Abeg o
Abeg o
Oh my bebe
My baby abeg o
Oh my lady
Abeg o
Oh my Bebe
My baby abeg o
Oh my Bebe
Abeg o
Oh my lady
Abeg o
Written by: Sylvester Udoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...