album cover
Eternity
Afro-Beat
Eternity was released on July 31, 2026 by Vybe Creative Hub as a part of the album Vyberation (Her Frequency) - EP
album cover
Release DateJuly 31, 2026
LabelVybe Creative Hub
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Lyrics

Hmmm
It's Boyvybe o
Sweet sweet vybe o
Na sweet sweet vybe o
Let me tell you once upon a time
When I didn't really have a dime
Girls dem show me shege
Me I no be jjc I was able to survive
Even if rain falls on valentine
I no go hesitate to make you mine
Omoge you dey burst up me mind
And your mind is it heart or design
Who be that kele wey dey buy me polo
Jimmy choo
Pick a boo o
As a man e no easy o
As a man e no easy o
Who be the shika wey dey trip me o
Born for me
Wear my cloth o
As a man e no easy o
As a man e no easy o
E no easy o
This our love na tili tili tili
Tilli eternity o
Baby girl I go killi killi killi
Killi your doubt o
This our love na tili tili tili
Tilli eternity o
Baby girl I go killi killi killi
Killi your doubt o
Walele walele walele
Go tell your daddy and your mummy
Make dem join us on a Saturday
Eternity eternity
Walele walele walele
Go tell your daddy and your mummy
Make dem join us on a Saturday
Eternity eternity eternity
Inna mi zone
When me wake up in the morning
Na only you I dey see o
No fantasy o
Jo fakosi o
Bend down dey Jo
Oh my baby you dey sweet my body o
Try me
Girl I made a vow to God I never sly you
If I go whine you
Then I go wife you
And you go born twins
No be Hollywood movie
Who be that kele wey dey buy me polo
Jimmy choo
Pick a boo o
As a man e no easy o
As a man e no easy o
Who be the shika wey dey trip me o
Born for me
Wear my cloth o
As a man e no easy o
As a man e no easy o
E no easy o
This our love na tili tili tili
Tilli eternity o
Baby girl I go killi killi killi
Killi your doubt o
This our love na tili tili tili
Tilli eternity o
Baby girl I go killi killi killi
Killi your doubt o
Walele walele walele
Go tell your daddy and your mummy
Make dem join us on a Saturday
Eternity eternity
Walele walele walele
Go tell your daddy and your mummy
Make dem join us on a Saturday
Eternity eternity eternity
BAD HABEAT
Written by: Sylvester Udoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...