album cover
ROUGH DRUMS
Hip-Hop/Rap
ROUGH DRUMS was released on August 7, 2026 by Wild band as a part of the album ROCKSTAR
album cover
Release DateAugust 7, 2026
LabelWild band
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajayrock
Ajayrock
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Ewurum John Arinze
Ewurum John Arinze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vo hawks
Vo hawks
Producer

Lyrics

Yeah yeah
E don tey wey dem **** carry me inside their mind yeah
I know sey, he hate cuz his shawty is my fan yeah
Trust issues no dey make me keep so many friends
I look so damn easy but I'm hard to understand
I no fit come outside to your show if you ain't talking money
I just don't know why you dey vex, no be you dey feed me
I'll be getting fried with my bitch, we be popping henny
I dey make her fly, I dey make her touch the sky
All my guys
We dey ball, we dey try
She my type, if she want my gbolala
She too fine and her puss too tight
I go call VDM if her big bundah put me for wahala
Boy I don't play no GTA, I wan drive Lambo in real life
Shawty in real estate, I know sey she fit build our love life
I been think sey she be bandit cuz she sabi to love bomb
If Life give us Brogue kick, I know my God no go shame us
E don tey wey dem **** carry me inside their mind yeah
I know sey, he hate cuz his shawty is my fan yeah
Trust issues no dey make me keep so many friends
I look so damn easy but I'm hard to understand
I no fit come outside to your show if you ain't talking money
I just don't know why you dey vex, no be you dey feed me
I'll be getting fried with my bitch, we be popping henny
I dey make her fly, I dey make her touch the sky
Written by: Ewurum John Arinze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...