album cover
FULL SPEED
Hip-Hop/Rap
FULL SPEED was released on August 7, 2026 by Wild band as a part of the album ROCKSTAR
album cover
Release DateAugust 7, 2026
LabelWild band
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM82

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajayrock
Ajayrock
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Ewurum John Arinze
Ewurum John Arinze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vo hawks
Vo hawks
Producer

Lyrics

Yeah
Speed kills, but speed only kills the drivers that don't got the skills and the drills, yeah
Drive safe
Full speed
I'm on full speed
I no get brakes
I dey on fast pace
Full speed
I'm on full speed
I no see your face
I dey on fast lane
I dey march am dey go
I dey march am dey go
I no hear wetin you talk
Cuz I'm always on the road
I dey fire am dey go
I dey fire am dey go
I no hear wetin you talk
Cuz I'm always on the road
Running like the speed of light
We many for this path, but na we dey try
You Dey see the steeze, Boy you no fit lie
If she my Cow girl, she my ride or die
Yeah yeah
Dem dey really wonder why
E still never clear for their eyes
Me and your Kele, we be getting high
No ororo, but we getting fried
I've been taking L's all my life I know
Wanna move from Lexus to a fuckin Lambo
Going too fast but she want this shit slow
I know she a Ten but i might just fumble
I'm so high, can't feel my face
I'm a star so I need my space
Omo, i dey work like sey I don craze
No smiling, till I get my pay
Full speed
I'm on full speed
I no get brakes
I dey on fast pace
Full speed
I'm on full speed
I no see your face
I dey on fast lane
I dey march am dey go
I dey march am dey go
I no hear wetin you talk
Cuz I'm always on the road
I dey fire am dey go
I dey fire am dey go
I no hear wetin you talk
Cuz I'm always on the road
Written by: Ewurum John Arinze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...