album cover
Brother
album cover
00:00
00:05
00:20
00:40
00:45
00:55
01:05
01:30
01:45
02:00
02:25
02:55
00:00
03:00
Past 7 Days
Brother was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Big Mo
Big Mo
[Verse 1]
Make we dialogue it
Can't you see I'm trying?
Kedụ ife m mee? Ka m yọọ gị
No need to be fighting, our enemies would be smiling
Iwe nwanne a na-eluzi n'obi?
Iwe nwanne a daa elukwa n'obi
Iwe nwanne a na-eluzi n'obi?
Iwe nwanne a daa elukwa n'obi
Gwa m, keezi ka o si?
[Chorus]
Brother oh
Brother oh
Brother oh
We suppose dey love one another oh, another oh
Ọkwa during the rainy days, me and you dey suffer oh for corner oh
Obele kasala, you come dey para oh
E no dey proper oh
[Verse 2]
If my actions dey offend you, if I disrespect you, tell me make I beg you oh
Anyị na-emekalị argue maka ị bụ onye Chelsea
Abụ m onye Man U, but you know say I got you oh
The way I love you, I go fit commit murder oh for my brother oh
Keezi ihe i ji elolu m ilo, nwanne? Ọkwa maka paper oh, o ya take am oh
Ka udo chịa
[Chorus]
Brother oh
Brother oh
Brother oh
We suppose dey love one another oh, another oh
Ọkwa during the rainy days, me and you dey suffer oh for corner oh
Obele kasala, you come dey para oh
E no dey proper oh
[Verse 3]
Onye m kpọlu ọbara, ị na-ebulu m iwe n'obi
Ọkwa mụ jụlụ gị, ị sị mụ na udo dị?
I know I'm not perfect, mana, brother I am trying
If you call I no pick, no say I am grinding
If I get fuck, nwanne m, pardon me oh
Ka ụmụnne Joseph, brother, don't sell me oh
I nwee milk, enwekwaa m Choco-Milo
Let's work together and get the bread, amigo
[Chorus]
Brother oh
Brother oh
Brother oh
We suppose dey love one another oh, another oh
Ọkwa during the rainy days, me and you dey suffer oh for corner oh
Obele kasala, you come dey para oh
E no dey proper oh
Written by: MICHEAL CHIDIEBERE OKEKE, Njoku Emmanuel Chidubem

Loading...