album cover
23
31
Music
23 was released on July 23, 2026 by Divizzion as a part of the album Asad
album cover
AlbumAsad
Release DateJuly 23, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

I've missed more than 9000 shots in my career
I've lost almost 300 games
26 times, I've been trusted to take the game winning shot
And missed
I've failed over and over again in my life
I suceed
LION
RD dem don call on me
Baby 02 dem born me
**** Pray to almighty
For every likkle thing that you done for me
If you wanna dance make you call on me
Gyally I go like make we kolobi
Ain't no motherfucker wey badder than me
Many many thing wey my eye don see
Talk another one motun shano si
The way I dey flow motun fako si
Me I wanna die for that bakasi
Ori mi de gba ma tun la no si
The way I dey shine omo galaxy
Fuck that **** bastard ni
Me I wanna blow make I ball mummy
Na me dem dey find ni lu germany
Many many **** dem be munafeek
Tabatyada if you wanna try me
You no be my guy you been wan dey sly me
Look into my eyes if you wan day whyne me
I no fit forget been like dem dey do me
They said I'm on drugs aje mio mu ri
Bobo I day mad I go show you scuri
If you no go mind make I chop your booty
Ogo 24 7 on the road, bobo steady on my my feet Aje
Could've sworn I go blow when I'm 23
Drop my head and bow down only you koselomi
Walahi e no go Wetin you no fit see
Got a fine girl, skin like melanin
I dey run P, RD won mo mi
You dey catch cold na me zamani
Give me one time run two sharpaly
For my area walai won mo mi
Check am and see, aje maa korin
444 if you see me you go phor
I no get guy **** I day on my own
You know I be don I be don Corleone
I no send your papa **** fuck what you want
Gimme one girl olo ko mi yo
Been no get rabba I dey on my own
When I don blow you go wan bami yo
When I don blow you go wan bami yo
Ogo 24 7 on the road, bobo steady on my my feet
Aje
Could've sworn I go blow when I'm 23
Drop my head and bow down only you koselomi
Walahi e no go Wetin you no fit see
Ogo 24 7 on the road, bobo steady on my my feet
Aje
Could've sworn I go blow when I'm 23
Drop my head and bow down only you koselomi
Walahi e no go Wetin you no fit see
Hasbunallah waniimalwakeel
Waufu hu bi amri ina lahha baseerum bil ibaad
Lailaha illahu wahdahu la shareekalak
Lahulmulk walahulhamd wahuwa ala kulli shayin qadeer
LION
Written by: Afolayan Ridhwanullah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...