album cover
Guapaholic
album cover
Guapaholic was released on October 30, 2026 by Mt Global Agency as a part of the album Guapaholic - Single
ReleasedOctober 30, 2026
LabelMt Global Agency
LanguageEnglish
BPM151
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Nothing wey my eye don see
Everyday omo boy grinding
I dey find wetin concern me
As a soldier me I stay fighting
Ehen woni won wa mi
Me I’m one with the all mighty
For my mind and my demons fight me
But like Zeus I dey fire them lightening
Stedede stedede
we dey pack am like stedede
Me and my guys we just wan shayo
Money Dey we go order ohh
Henene henene
How many bottles of henene
For the night we no sleep we dey find guap
Call me guapaholic
Call me guapaholic
Cus I’m addicted to making money
I’m addicted to making mulla
Guapaholic
Call me Guapaholic
Cus I’m addicted to making money
I’m addicted to making mulla
I can see the money coming
Me and my guys we be steady balling
Ahh steady bombing
Nocturnal we go sleep for morning
Balenciaga for my feet
I’m grinding like I be machine
For money matter Oliver Twist
Let’s get paper let’s get greens
Call me guapaholic
Call me guapaholic
Cus I’m addicted to making money
I’m addicted to making mulla
Guapaholic
Call me Guapaholic
Cus I’m addicted to making money
I’m addicted to making mulla
Money Dey
I be putting work so the money Dey
E Surplus opor yeah e Dey dey
Now every single day be my pay day
So alhamdulilahi
I’m in love with my life
I’m the oasis when everywhere dry
Shawty say she really really like my style
Jet-like life man a **** too fly
If my funds low am’a catch a attitude
If you talking bout guap let’s rendezvous
Fii the paper active **** what it do
Talk business **** that be all I do
Finna stack it up
Finna run it up
Conversation bout money yeah it’s money talk
Only money I dey see for my monitor
Put me on speed dial for the money call
Stedede stedede
we dey pack am like stedede
Me and my guys we just wan shayo
Money Dey we go order ohh
Henene henene
How many bottles of henene
For the night we no sleep we dey find guap
Call me guapaholic
Call me guapaholic
Cus I’m addicted to making money
I’m addicted to making mulla
Guapaholic
Call me Guapaholic
Cus I’m addicted to making money
I’m addicted to making mulla
Written by: DIVINE OKIVIE GBEJEWOH, Odume Emmanuel Oroghene

Loading...