album cover
Aviator (Freestyle)
album cover
Aviator (Freestyle) was released on July 27, 2026 by Drunken Tribe Music (DTM) as a part of the album Aviator (Freestyle) - Single
July 27, 2026
LabelDrunken Tribe Music (DTM)
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Aviator, aviator
Aviator, truly fly away
Aviator (aviator)
Aviator, carry me fly away
Aviator!
I dey waka on the street
Me I too dey watch my back
Me I too dey stay on my guard
As I go on my kneels
Me I just dey pray to my God
Make he limit all the ota
Sheybi man wey no see na the man dey use papa
No fit run he just dey waka
As I call on my G's who go call me no get card
Who go pick he no get car
I dey stake in na regular
Shine my teeth weytin dey for my medulla
I dey think just dey fill in my tequila
Anything wey eye see I go handle am
I dey shoot I dey tesina
Potting balling and taking it personal
Making promo and they call me ashana
I no reason like you cos I pass una
Carry me fly away
Carry me fly away carry me fly
Carry fly away carry me fly away
Aviator ahhhh
Aviator (aviator)
Carry me fly away (carry me fly away)
I be the baddy paddy and they call me magician
Like Madi I dey carry many nation
Giving the vibe and they telling me na fever
Na me be king and they calling me to feed them
Phreestar on the beat
I be Bathalsa you be melanin
And I fvck the beat
I feel like say na me never start
Say na me una feel everytime
Aviator avia aviator
Aviator ahhh
Aviator
Carry me fly away (carry me flyaway)
Written by: Emmanuel Olukoya, Raymond Olamide Bakare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...