album cover
Strong Thing
album cover
Strong Thing was released on January 2, 2026 by Raymorr Dino as a part of the album Strong Thing - Single
January 2, 2026
LabelRaymorr Dino
LanguageEnglish
BPM120
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Urggghh
You know
I no dey joke again again
You know
Water full her no be magic I dey alive
See me I dey for the boat
If no be them I go carry their daughter
And sell her to get my gold
Make I no see anything wey be negative
No one to say otito
Continue journey like person carry
Toronto and dey popodipo
I dey go slow
And I no hear them
I dey go show o
Like a whole brethren
If I do one thing
Dem go wan stop me
But i don go
Go go go ah
If you carry my Kele
I go do you strong thing o
And I go make you pour spilt o
Oh Oga you go hear your name
If you carry my kele
I go show you people o Alaye
And I go do you wete o
Oh Oga we go see for dream
Forget Uloma na you go fit run am
You be my number one
My only true love you dey for truecaller
As my pot of wine
If no be Bukola then tell ifeoma
Say them no understand
Say them no understand
Say them no understand
I dey go slow
And I no fear them
I dey go show o
Like a whole brethren
If I do one thing
Dem go wan stop me
But i don go
Go go go ah
If you carry my Kele
I go do you strong thing o
And I go make you pour spilt o
Oh Oga you go hear your name
If you carry my kele
I go show you people o Alaye
And I go do you wete o
Oh Oga we go see for dream
You know
Written by: Raymond Olamide Bakare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...