album cover
E Never Choke
1,665
Hip-Hop/Rap
E Never Choke was released on August 7, 2026 by Jton Music / Steady Grinding as a part of the album Wahala Pikin
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
E Never Choke was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
00:55
01:05
01:45
01:50
02:05
02:10
00:00
02:16

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zhus Jdo
Zhus Jdo
Vocals, Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
John Davidson Omon
John Davidson Omon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tony Ross
Tony Ross
Producer
Boiirado
Boiirado
Producer
Freshy
Freshy
Mastering Engineer, Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Big Dig Davidson in the building
Tell dem make low their voice for the background before the boys go run up the spot
And kick up the place like van damme when dem hear my voice
Dem dey run go their Shazam
No orgy but we steady dey gang bang King of Drill
But I still dey burst Amapiano
Your girl is a desperado for my Mascherano, they want me on every track
Rossi Valentino
I'm running the field like 07 Ronaldinho, I'm dripping in cavalino
They things I dey make reference to you nor go fit know
[Chorus]
Cos your ego e never choke, e never choke, e never choke, e never choke Say
E never choke, e never choke
Steady grinding cos e never choke e never choke
E never choke
But steady grinding cos e never choke, e never choke
E never choke, say
E never choke, e never choke, e never choke, e never choke
But steady grinding cos e go soon choke
[Verse 2]
I nor fit go Washington DC, cos I don burst all their CC
My agemate nor fit handle my thing
So I go for big chicks like lambo sophie
Other girls dem Dey envy my bitch cos I just got her a brand new AP Special delivery nor be waybill
Whose cooking this beat You know is
Dangerous
[Verse 3]
Big D in her wee wee early in the morning
Mhen I got that B tweaking Big D in her wee wee
Getting busy Chris breezy Lil weezy
Shoutout to my **** up in BC wey mount the steady grinding with their PC
We nor fit ever take am easy
Till we get money like Batman for the DC
[Chorus]
E never choke, e never choke
Steady grinding cos e never choke, e never choke
E never choke
But steady grinding cos e never choke,, e never choke
E never choke, say
E never choke, e never choke, e never choke, e never choke
But steady grinding cos e go soon choke
Big Dig Davidson in the building Davidson in the building
Tell them make low their voice for the background Low low low their voice for the background
The things I dey make reference to you nor go fit know
Cos your ego, e never choke, e never choke
E never choke, e never choke, say
Written by: John Davidson Omon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...