album cover
Dunlop
album cover
Dunlop was released on July 31, 2026 by Keyqaad as a part of the album Dunlop - Single
July 31, 2026
LabelKeyqaad
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Chorus]
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop ohhh
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop
Make I carry her back to my dunlop ohhh
Why she dey dull man ohh?
Make I carry her back to my dunlop ohh ohhhh
Why you dey whine me like'a dis o?

[Verse 1]
Why you wanna come later?
Why you wan dey delay am?
You comot your favor
Only you go chop your bunda
Only you for the area
Only you for the area
Only you get this kind bunda
[PreChorus]
Mm kalakutaaaa
Symbolize my feeling
Na Rikila girl no loud am
Synchronize yah bunda
Banny talk say na money she dey see
Na money she dey see, na money she dey seek
Oh touch your toe
Ma baby come clean
Wetin ah got here you no fii escape
[Chorus]
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop ohhh
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop
Make I carry her back to my dunlop ohhh
Why she dey dull man ohh?
Make I carry her back to my dunlop ohh ohhhh
[Verse 2]
Ohhh
I go follow you, no fii allow you rest small
You no think say I dey try small
You no fii give oya collect small
Girl, for your mind you dey collect more
You know say me I go straight you
I dey your AP comot all
Na your body I go attack now girl
[PreChorus]
Mm kalakutaaaa
Symbolize my feeling
Na Rikila girl no loud am
Synchronize yah bunda
Banny talk say na money she dey see
Na money she dey see, na money she dey seek
Oh touch your toe
Ma baby come clean
Wetin ah got here you no fii escape
[Chorus]
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop ohhh
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop
Make I carry her back to my dunlop ohhh
Why she dey dull man ohh?
Make I carry her back to my dunlop ohh ohhhh
Why you dey whine me like'a dis o?
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop ohhh
Amaka no want oohh make I carry her back to my dunlop
Make I carry her back to my dunlop ohhh
Why she dey dull man ohh?
Make I carry her back to my dunlop ohh ohhhh
Written by: Chukwudi Onyekwelu, Orlando Chinmeri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...