album cover
C'EST LA VIE
album cover
00:00
00:20
00:55
01:05
01:20
01:25
01:45
01:55
02:15
00:00
02:24
Past 7 Days
C'EST LA VIE was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

all the skeleton for my cupboard
all my flaws and my true colors
oh i
i show you
everything i am, i show you
oh i
i show you
i no hide anything from you
i don fall for you
omo no be fault
but my love for you
be like it's not enough oh
c'est la vie
c'est la vie
ye ye!
ou ou ou ou
c'est la vie
wetin you take from me
(pass money wey dey my wallet)
wetin you do to me omo i no fit forget
for my body and my soul, i don too collect
i swear to Jah, i fit no ever love again
alele, where the party dey i'm on my way
ele, ah, kilode?
oya play the song make i kijomole
give me tequila make i shayo
give me cololo make i puff
she do tinini with my 'nnuh'
she do tanana with my love
oh
i don fall for you
omo no be my fault
but my love for you
will never be enough oh
c'est la vie
c'est la vie
i don fall for you
ou ou ou ou
but my love for you
ou ou ou ou
(c'est la vie, c'est la vie)
Written by: Adedamola Adefolahan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...