album cover
We Outside
1,736
Christian & Gospel
We Outside was released on August 14, 2026 by 464 PROJECTS as a part of the album God Is Cooking
album cover
Release DateAugust 14, 2026
Label464 PROJECTS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gaise Baba
Gaise Baba
Vocals
OLUWASEGUN ADEGBAMIGBE NOAH
OLUWASEGUN ADEGBAMIGBE NOAH
Lead Guitar
Akin-Alade Ogo-Oluwa
Akin-Alade Ogo-Oluwa
Bass Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Akinade Ibuoye
Akinade Ibuoye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SESS
SESS
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Baba n se bebe
Emi omo mo’n se jeje
Any demon wey wan try me
Olohun! Dem go see pepper
To ba be si mi, wa be ri
You wan fight me
Abi o te ri
Earth being waiting
Emi lon fe ri
King of Glory, that’s my Daddy
Ogun odun for the bakery
Food don done
Now the world don dey taste me
God been cooking
Spirit brooding
Me He’s using
Now we’re moving
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Won fe ki’n shut up
Ko le se se
Omo I can’t stop
Never stopping, ever rocking
Una go hear Word
From KD to Gwagwalada
Singing in Uyo or preaching in Nasarawa
We get different marching orders
Some are called inside but
Italawa
And we carry oil for Garawa
Anointing san gbalaja
Just a little shambala here, shambala there
And you go see wonder for here
Me I drag on the Spirit, Loud no reach
Always tipsy, high on Grace
Igba odun odun kan
I’ll always be here
Even when I’m gone
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Written by: Akinade Ibuoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...