album cover
Hyper Active
221
Music
Hyper Active was released on August 7, 2026 by Jerry shaffer as a part of the album Hyper Active / Never Know - Single
album cover
Release DateAugust 7, 2026
LabelJerry shaffer
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jerry Shaffer
Jerry Shaffer
Vocals
Poco Lee
Poco Lee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adibe Jerry Onyedikachi
Adibe Jerry Onyedikachi
Songwriter
Iweh pascal
Iweh pascal
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Semzi
Semzi
Producer

Lyrics

Sheesh
Thats right!
Hyperactive!
We no dey run out of word
Why
Na we dey run the world
Jerry, Shaffer
Poco, How far
Jerry, Shaffer
Poco, Olorfar
Shaffer this beat dey waste
Make we find something fill up the space
(Shey you dey hear)
Poco this beat dey waste
Make we find lamba choke up the space
Say,
For this life I don learn lesson
(Ewo)
You fit know people make you no get pesin
(No be lie)
Poco dey no dey tell pesin
If you no wise for street, you go learn lesson
Na you smoke cannabis you come dey ask
wetin be this
(eh)
You take colos you no wan dey on a low
Na you don smoke loud you no wan keep quiet
I pray make you no die yet
Ah ah, ah ah
1 shot go make you loco
(That’s right)
2 shot go make you choko
(Tell dem)
I be like
3 shot go make you jogodo
(Three)
4 shot go make you laco
Who the f*ck is Angela
(Tell her)
Tell her make she come over
If she come she go sleep over?
(Come on)
If she sleep she go bend over
(No be lie)
Day break it is all over
I say, even in the rain,
I go still dey reign
Even in the rain, Me
I go still dey reign
Even in the dark, I go still dey shine
Even for your turn, I go still dey hot
Number 1, we no dey carry last
(Shey you dey her)
Number 2, we no dey pompous
(No be lie)
Number 3, we no dey form boss
(Hype og)
Number 4, still Number one
Say,
As hunger dey wire me
Naso wire dey hungry me
I say, why you no go dance
why you no go move
Shaffer dey hype
Poco dey dance
I say, why you no go dance
why you no go move
Shaffer dey hype
Poco dey dance
 
Fine girl,
Does your mother know you dance like this ?
Does your father know you smoke cannabis ?
I say,
Does your mother know you dance like this ?
Does your father know you smoke cannabis ?
Oya,
Dem be no believe
Dey don believe
I say,
Dem be no believe
Dey no believe
(eh)
See dem, See dem
Dem be no believe
See dem, See dem
Dem don believe
Sheesh
That’s right!
Written by: Adibe Jerry Onyedikachi, Iweh pascal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...