album cover
Settle
3
Afro-Beat
Settle was released on July 26, 2026 by Explocion Recordz as a part of the album I Don Try
album cover
Release DateJuly 26, 2026
LabelExplocion Recordz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tremi Dih
Tremi Dih
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Chibueze Ogbonnaya
Marvelous Chibueze Ogbonnaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zarblazer
Zarblazer
Mixing Engineer
Brainy Beatz
Brainy Beatz
Producer

Lyrics

Bad Boy Tremi Dih
Settle with U
Girl you know say I dey for you?
Wetin you do?
Girl you got me falling for you, yeah
Baby ooo
Ahhh, baby ooo
Baby ooo
Myyy, baby ooo
Girl I wan settle with you
Every other girls, I go put dem for joke
Oh
Tell me what you want me to do?
Ask me if na love, I go give you times two, yeah
Girl I wan settle with you
Every other girls, I go put dem for joke
Oh
Tell me what you want me to do?
Ask me if na love, I go give you times two
Yeah yeah
Settle with you-o-wo
Girl I go settle with you-wa-ah
Shake your body-o-wo
You know say I've got the deal-on-you
Settle with you-o-wo
Girl I go settle with you-wa-ah
Shake your body-o-wo
You know say I've got the deal-on-you
You gat me falling gat me feeling breathless
(breathless)
Nd I've been forming while I'm screaming helpless
(helpless)
So many things wey you do me girl, wey I no fit explain
Anywhere wey you dey
I wan dey, cause you gat me insane
Wetin you do me baby girl?
I swear I don dey
Kolo
No go dey touch my girl
No go dey touch my lola o
Nobody wey fit touch my baby oh
Say nobody wey fit touchy my girl
Oh
Girl I wan settle with you
Every other girls, I go put dem for joke
Oh
Tell me what you want me to do?
Ask me if na love, I go give you times two
Oh yeah
Settle with you-o-wo
Girl I go settle with you-wa-ah
Shake your body-o-wo
You know say I've got the deal-on-you
Settle with you-o-wo
Girl I go settle with you-wa-ah
Shake your body-o-wo
You know say I've got the deal-on-you
Baby ooo
Ahhh, baby ooo
Baby ooo
Myyy, baby ooo
Written by: Marvelous Chibueze Ogbonnaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...