album cover
Heavens
album cover
Heavens was released on August 7, 2026 by Divizzion as a part of the album Heavens - Single
August 7, 2026
LabelDivizzion
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I hope say You know say
Na heaven wear me crown ?
You know say na 6ix 6ix when I roll the dice ?
I no Dey gamble with my life
But no be lobistar
Or make I come Dey disguise
Say I get new life ?
Why
Ei yaa
Ei yaaaa
Modupe fun Olorun for he grant my wish to live today! ( live today )
If no be by god grace
I 4 Dun turn to wakadupe ( wakadupe )
Wetin you give me choppeth?
Yami and yetunde
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Push me to the limit
I need push 2 start
I need push 2 start
When e Dey start
Where e Dey go?
How e Dey be
How e Dey go
Men wey start
Men don go
5 years down we Still Dey go
No co-sign but we still Dey go!
When you see me dobale
But na god Dey run
I no see no body
I hope say
You know say
Na heaven wear me crown
You know say na 6ix 6ix when I roll the dice
I no Dey gamble with my life
But no be lobistar
Or make I come Dey disguise
Say I get new life
Hail Mary for Maria
Fatima for Catina
The throne is for Ogada gidi ( gidi )
Balling is my identity
We’re disturbing the whole city
Welcome to my own city
Ka anyi je gbara ala na coal city
Jenfer Dey
Ogada Dey
Major Dey
Paros Dey
Everyday
holiday
Holiday
Holiday
I hope say
You know say
Na heaven wear me crown
You know say na 6ix 6ix when I roll the dice
I no Dey gamble with my life
But no be lobistar
Or make I come Dey disguise
Say I get new life
Written by: Micheal Jonathan Chizoba, Ozor precious Onuora
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...