album cover
HTPK
1
Afro-Pop
HTPK was released on August 10, 2026 by Moontribe as a part of the album AMATERASU
album cover
Release DateAugust 10, 2026
LabelMoontribe
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM80

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pinkypercs
Pinkypercs
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
christian okwara
christian okwara
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
christian okwara
christian okwara
Mastering Engineer

Lyrics

Chikwendu, please
How e dey be where my guys where my mans at
Fifty racks to my mama on my mandate
Only me fit talk, hmm
Wetin my eyes see, no be Childs play
Ignorance is bliss, hmm
Na why I dey mumu for the girls them
When I'm in Ago palace way, all my phones they ring
How these people know?
How these people know Say a day for the hood?
Maybe na cologne
My baby say she smell like Baccarat and raba
No palaver wey my kala
The way she chop this d*ck like gala
Hey, too many gbese make men come dey hala
Holla, holla
Too rich for the sh*t, so why would I bother
Ezekiel was my loader loader, he no fit do white collar
Everything was 50-50, him been no dey look your face
No exception for me, even though I don even know am since
But I'm not even trippin', business is business, that been my M.O. since
As long as the money fall out, cashapp then it was meant to be
It's my destiny
Wait, holla, holla
No more felonies
Huh
God keeps blessing me
Only me fit talk, hmm
Wetin my eyes see, no be Childs play
Ignorance is bliss, hmm
Na why I dey mumu for the girls them
When I'm in Ago palace way, all my phones they ring
How these people know?
How these people know Say a day for the hood?
Maybe na cologne
My baby say she smell like Baccarat and raba
No palaver wey my kala
The way she chop this d*ck like gala
Hey, too many gbese make men come dey hala
Holla, holla
Too rich for the sh*t, so why would I bother
Holla, holla
Holla, yeah, why would I bother
Written by: christian okwara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...