album cover
Shege
album cover
00:00
00:20
00:25
00:30
00:50
00:55
01:05
01:10
01:20
01:25
01:30
01:45
01:50
02:00
02:10
02:30
02:50
02:55
03:00
03:05
03:30
00:00
03:34
Past 7 Days
Shege was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
Ọmọ you show me shege (Shege)
You leave me under the rain (Shege)
So I dey go faraway (Shege)
To another person wey gbadun my way (Shege)
Ọmọ you show me shegegege (Shege)
You leave me under the rain (Shege)
So I dey go faraway (Shege)
To another person wey gbadun my way (Shege)
Edididadadi (Shege)
Dadadadada (Shege)
Dodododo (Shege)
Lololololo (Shege)
Edididadadi (Shege)
Dadadadada (Shege)
Dodododo (Shege)
Lololololo (Shege)
[Verse 1]
E dey burst my bololo
Burst my dada
Hold me shogologobangose
I be dey find money find raba
So I go fit be your Dangote
But you no wan give me sugar (Sugar)
Ṣo da, jọọ ṣo da?
You dey mess with my head lati October
But mo dupẹ that is all over
[PreChorus]
Have you ever loved somebody?
Have you ever loved somebody?
And they don't love you back
E go wan make you mad
Oh and if you ever need somebody
Ifẹ rẹ n bẹ lọkan mi
Ọmọge you do this one
[Chorus]
Ọmọ you show me shege (Shege)
You leave me under the rain (Shege)
So I dey go faraway (Shege)
To another person wey gbadun my way (Shege)
Ọmọ you show me shegegege (Shege)
You leave me under the rain (Shege)
So I dey go faraway (Shege)
To another person wey gbadun my way (Shege)
Edididadadi (Shege)
Dadadadada (Shege)
Dodododo (Shege)
Lololololo (Shege)
Edididadadi (Shege)
Dadadadada (Shege)
Dodododo (Shege)
Lololololo (Shege)
[Verse 2]
Person wey dey cry see dey see road
I give you hundred, give me zero
Now wey my eye don clear
You getti I don't care attitude
Na your attitude break my heart to particles
And I dey particular about you singular
Nobody else dey for my medula, ah ah
[PreChorus]
Have you ever loved somebody?
Have you ever loved somebody?
And they don't love you back
E go wan make you mad
Oh and if you ever need somebody
Ifẹ rẹ n bẹ lọkan mi
Ọmọge you do this one
[Chorus]
Ọmọ you show me shege (Shege)
You leave me under the rain (Shege)
So I dey go faraway (Shege)
To another person wey gbadun my way (Shege)
Ọmọ you show me shegegege (Shege)
You leave me under the rain (Shege)
So I dey go faraway (Shege)
To another person wey gbadun my way (Shege)
Edididadadi (Shege)
Dadadadada (Shege)
Dodododo (Shege)
Lololololo (Shege)
Edididadadi (Shege)
Dadadadada (Shege)
Dodododo (Shege)
Lololololo (Shege)
Written by: JOHN SAVIOURS UDOMBOSO, Kehinde Kassim, Taiwo Kassim

Loading...