album cover
Trabaye
album cover
Trabaye was released on August 7, 2025 by Guap Culture as a part of the album Trabaye - Single
August 7, 2025
LabelGuap Culture
LanguageEnglish
BPM144
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Make we trabaye
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Make we trabaye
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Hmm (Hm)
Ghetto boy wey get doings pass sugar daddy
Ask your sister who the fuck is big Alhaji
I fit take your girl
I fit do like Omah Lay
I know say e clear
Like the crystal on my neck
Five star lifestyle, five star lifestyle
(Na wetin I dey find)
Continental, continental
(Money on my mind)
Billion dollar, million dollar
(Money on my mind)
Money spender, money spender
Make we trabaye
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
I fit take your girl
I fit do like Omah Lay
I know say e clear
Like the crystal on my neck
Five star lifestyle, five star lifestyle
(Na wetin I dey find)
Continental, continental
(Money on my mind)
Billion dollar, million dollar
(Money on my mind)
Money spender, money spender
Make we trabaye
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Tomorrow fit no dey
Written by: Ed Orima, Victor Etuk
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...