album cover
River nile
album cover
River nile was released on September 16, 2024 by Guap Culture as a part of the album Trenchbaby; Ghetto Preacher - EP
September 16, 2024
LabelGuap Culture
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Yeah, yeah
Oh, oh, oh-oh
Oh, oh, oh-oh, oh
Oh, oh, oh-oh
Yeah, yeah
No matter how water runaway your eyes
You no fit ever make my ship capsize
As I dey sail on this river of life
I don jam people wey been one waste my time
Sharks and crocodile
Dem full for river Nile
Dem don try to spy
But I put hand for their eyes
Rolex dey cost I no get their time
No food to chop once upon a time
I no fit drink water drop cup
Anything I do person must talk
No body cook tell me come chop
Na jah Jehova be my connection
Nowadays dey see me in a drop top
They wanna know my final destination
Me I know their true intentions
So me I dey relate with caution
I just dey live my life on the low
I no dey put my eye for another person own
Gbedu wey sweet pass tombo
Dey call me trenches baby on the microphone
Obi is not a boy
He's sipping azul
Na so so fake fake love
For this chop life crew
Dem go dey buy you bottles but dem no fit help you
Dem go dey buy you bottles but dem no fit help you
I no fit drink water drop cup
Anything I do person must talk
No body cook tell me come chop
Na jah Jehova be my connection
Nowadays dey see me in a drop top
They wanna know my final destination
Me I know their true intentions
So me I dey relate with caution
I say na which kind life be this
So many people suffer with nothing to feed
So many dreams killed no joy in the streets
So many young kings they're sleeping under bridge
I say na which kind life be this
So many people suffer with nothing to feed
So many dreams killed no joy in the streets
So many young kings they're sleeping under bridge
I no fit drink water drop cup (no, no)
Anything I do person must talk
No body cook tell me come chop
Na jah Jehova be my connection
Nowadays dey see me in a drop top
They wanna know my final destination
Me I know their true intentions
So me I dey relate with caution
Written by: Ed Orima, Jesse JonnyJoe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...