album cover

Peperempe

Afro-Beat2026
album cover
Peperempe was released on August 7, 2026 by GVIN CHAMPP as a part of the album Peperempe - Single
ReleasedAugust 7, 2026
LabelGVIN CHAMPP
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

For the ladies dem
For the ladies dem
demdem dema
Gvin Champp
See this fine lady
Wey dey make me dey nor-nor-nor
She's driving it, craving
Even when I turn my face, the other side
She deserve good oo
Deserves the overall
This kind film trick, don move my heart away
Pepelipepe
Girl this your body fire, baby.
Whine am go down jeje
Jeje ooh ooh, omalichacha (chacha)
Oh babe, girl this your body fire baby
Whine am go down jeje
Jeje ooh-ooh omalichacha (chacha).
Who is in the garden?
A little fine boy.. let me guard you
Can I see ya, just let me know
Wan let it roll
One time, make I touch, make I blush
Can't you see, lemme know,
Ya body funky make sense
Funky, funky, funky, funky.
Pepelipepe
Girl this your body fire, baby.
Whine am go down jeje
Jeje ooh ooh, omalichacha (chacha)
Oh babe, girl this your body, fire, baby.
Whine am go down jeje
Jeje ooh-ooh omalichacha (chacha).
Pepelipepe
Girl this your body fire baby
Whine am go down jeje
Jeje ooh ooh, omalichacha (chacha)
Oh babe, girl this your body fire baby
Whine am go down jeje
Jeje ooh-ooh omalichacha (chacha).
Anytime I call you
Pick up your phone.
Me. I no get time for friend zone
Me. I just wan dey on ozone
Yeah-yeah—yeah-yeah-yeah-yeah.
Written by: GVIN CHAMPP, Igiri George Oheji

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...