album cover

Duchess

Afro-Beat2026
album cover
Duchess was released on September 11, 2026 by GVIN CHAMPP as a part of the album Duchess - Single
ReleasedSeptember 11, 2026
LabelGVIN CHAMPP
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Anything dem talk
TikTok no concern me
Paraguay, Soweto
I go wait, oh
For you, yes for you ohh.
Champp
One time, all time
This your body na fire
Makosa... Come closer.
Choka
For ya body, I go shout hallelujah.
When you bounce na discord
I don dey jogodo for the tranches.
Comot body, comot body
Pull off tonight, pull off the light
Till 99, till 99
You already own the night
Your presence dominates.
Pull off tonight, pull off the light
Till 99, till 99
You already own the night
Your presence dominates.
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels
Oh
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels
Valerie
Valentine
Halloween
By my side
Jeje, jejeje, Bugatti.
I no get time; lost time
For nothing, se o ranti.
One time, make dem comot body.
2 time, make dem move body.
Na my girl na my woman be this o
Woman, be this o
One time, make dem comot body.
2 time, make dem move body.
Na my girl na my woman be this o
Woman, be this o
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels.
Oh, Duchess
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels
Oh
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels
Oh
Duchess, duchess
Your body hit like essence.
Give me the right feels
Owambe, ati de ile o
Written by: GVIN CHAMPP, Igiri George Oheji

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...