album cover
No Breaking Us
2
Afro-Pop
No Breaking Us was released on August 14, 2026 by By Ignnova as a part of the album THROUGH ME (Prelude) - EP
album cover
Release DateAugust 14, 2026
LabelBy Ignnova
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ignnova
Ignnova
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ignace Toyobokimana
Ignace Toyobokimana
Songwriter
Alicia Igbokwe
Alicia Igbokwe
Songwriter
Esperance Tuyikeze
Esperance Tuyikeze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ignnova
Ignnova
Executive Producer

Lyrics

Oh na na na na na na na
Na na na na na na na
Na na na na na na na
Na na na na na na na
Na na na na na na na
Na na na na na na na
Na na na na na na na
No go ever feel say you too much for me (No, no, no)
Girl you be the peace wey I dey need (So real oh)
Wetin we get no be ordinary feel (So real oh)
'Cause na you (Na you oh) wey dey calm my storm (Calm my storm)
Anytime life try to pull me down
Na you stay (You dey stay)
Even when e hard (Oh yeah)
Na your love dey always turn me around
As the days dey go (Days dey go)
Na you be my place, na you be my home (You be my home oh)
No shaking us (No shaking us)
No breaking us (No breaking us)
We stand our ground no matter how e goes (Oh)
No matter how e goes
No be every love fit stand like this (No be so)
Through the pain and joy we still exist (No, no, no)
I no need to search, I don already find (I don find)
Na your love dey give me peace of mind
As the days dey go (Days dey go)
Na you be my place, na you be my home (You be my home oh)
No shaking us (No shaking us)
No breaking us (No breaking us)
We stand our ground no matter how e goes (Oh)
No matter how e goes
Dem fit talk but I no send (Na na na)
Na your side I go defend (Na na na)
Through the highs and through the bends (Na na na)
You be more than just my friend (Na na na)
When the world dey try confuse
Na you I no fit lose
Any weather, any phase
Na you dey light my days
As the days dey go (Days dey go)
Na you be my place, na you be my home (You be my home oh)
No shaking us (No shaking us)
No breaking us (No breaking us)
We stand our ground no matter how e goes (Oh)
No matter how e goes
No shake, no shake, no shake, no shake
No shake, no shake, no shake, no shake
Strong, strong
Strong
Na you
Written by: Alicia Igbokwe, Esperance Tuyikeze, Ignace Toyobokimana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...