album cover
OPPORTUNITY
album cover
OPPORTUNITY was released on September 1, 2026 by G.I.G. Recordings as a part of the album THEY WON'T DO IT FOR YOU
ReleasedSeptember 1, 2026
LabelG.I.G. Recordings
LanguageEnglish
BPM160
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I want get money
Go obodo oyibo
You dey hear wetin I dey talk ezigbo oyi mu
This life
You must mean business
This life
Get class
This life
No joke
This life
No play
Na why I dey manya
You say make I come here
E kelelem e kelelem I no care
Omo na you wey go tire
Na why I dey manya
You say make I come here
E kelelem e kelelem I no care
Omo na you wey go tire
Lord give me opportunity
Lord give me opportunity
Ohh give me opportunity
Lord give me opportunity
Lord give me opportunity
Lord give me opportunity
Lord give me opportunity
Lord give me opportunity
I want get money
Go obodo oyibo
You dey hear wetin I dey talk ezigbo oyi mu
Written by: Nmesoma Enwereji

Loading...