album cover
CURRENCY
album cover
CURRENCY was released on September 1, 2026 by G.I.G. Recordings as a part of the album THEY WON'T DO IT FOR YOU
ReleasedSeptember 1, 2026
LabelG.I.G. Recordings
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

G.I.G
Meso
Meso
It all started in Nekpoly
I met this girl in SLT
I fell in love so desperately
Oh listen to my story
She check my economy
She say she no fit fall for me
Thought she was being honestly
I say okay let's become paddy
As the girl see money she say love nwantiti
As she see money she say love nwantiti o
I tell her say e no be me
She fell in love with my currency
As the girl see money she say love nwantiti
As she see money she say love nwantiti o
I tell her say e no be me
She fell in love with my currency
She's forming committed
Anything she dey do am
Baby me and you forever
Fear in my eyes I dey look am
Shey na the same girl, I dey check am
When money enter, love is sweeter
Inside the room, she dey take am
I'm the order, she's the waiter
No be like this how she be before
No be like this how she dey before
Na the same love wey I ask before
Baby tell me, na wetin occur
I told my friends, they said let you go
And deep down, I feel all alone
Ehh
The money really turn you on
As the girl see money she say love nwantiti
As she see money she say love nwantiti o
I tell her say e no be me
She fell in love with my currency
As the girl see money she say love nwantiti
As she see money she say love nwantiti o
I tell her say e no be me
She fell in love with my currency
Written by: Nmesoma Enwereji

Loading...