album cover
FOR YOU
album cover
FOR YOU was released on September 6, 2026 by EMPEROR BONICKS MUSIC EMPIRE as a part of the album CHOSEN - EP
September 6, 2026
LabelEMPEROR BONICKS MUSIC EMPIRE
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Emperor!
Ki
Killa boi here so
(Playing from the sounds of)
Tai!
Girlie you dey gimme butterflies in my belly Anytime wey you come through to my center
Omo na you get the spotlight
Cuz you get body wey dey make all of my guys kolomenter
For seven days I don dey call you no pick, mammie tell me where you dey otojometa
Girl I got for my mind
Girl I got you for my mind
Even if dem carry bazooka, no fit deny you
Carry your matter for head, I no fit lie oh
All the love that we shared, e no fit die oh
Cuz you got me tripping
Anytime you tell me bye oh
Even if dem carry bazooka, no fit deny you
Carry your matter for head, I no fit lie oh
All the love that we shared, e no fit die oh
Cuz you got me tripping
Anytime you tell me bye oh
See my baby fine on God
Tell me where you dey arike mi malo
Among the girls only you I fit to call Odo oh
Me I go prove my love no be cho cho cho
Oh ye
See my baby fine on God
Tell me where you dey arike mi malo
Among the girls only you I fit to call Odo oh
Me I go prove my love no be cho cho cho
Cho cho cho
Uye ye
Girl I wanna know
Girl I wanna know
Why me give you all the love and still you got me wanting you
Feel it in my soul
Feel it in my soul
Even when you want to go me no fit leave you alone
Call me anytime you're ready
Come be mine already
All the love wey you dey show me, gurl I feel am for my belly
Feeling like makaveli
Me no send anybody
Me I dey with you to kingdom come,my girl don't you worry
Omo you dey bust my medulla o ah
If you need me call my cellular o ah
Na you be the answers to my adura o ah
Oh all for you my golibe golibe
Omo you dey bust my medulla o ah
If you need me call my cellular o ah
Na you be the answers to my adura o ah
Hm all for you my golibe golibe
Golibe
See my baby fine on God
Tell me where you dey arike mi malo
Among the girls only you I fit to call Odo oh
Me I go prove my love no be cho cho cho
See my baby fine on God
Tell me where you dey arike mi malo
Among the girls only you I fit to call Odo oh
Me I go prove my love no be cho cho cho
Written by: GIDEON TIJESUNIMI BANWO
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...