album cover
SABI
album cover
SABI was released on September 6, 2026 by EMPEROR BONICKS MUSIC EMPIRE as a part of the album CHOSEN - EP
September 6, 2026
LabelEMPEROR BONICKS MUSIC EMPIRE
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Tai!
Emperor!
(Playing from the sounds of)
Dem say show workings
Brother no be by
Cho cho cho
Na why me I dey pray for blessings
Alubarika shani motoro
(Motoro o)
Make dem wonder bawoni moshey jelo
And make I live my life to the fullest oh
I wan get money pass elon(pass elon!)
Pass elon so
Tabati wole oh
Taba wole
Dem don know say we wan cause gobe
Bami lapate oh
Lalale friday
On a roll
Kalo gbe hennessy wole
Tabati wole oh
Taba wole
Dem don know say we wan cause gobe
Bami lapate oh
Lalale friday
On a roll
Kalo gbe hennessy wole
(Cause e go be as e go be
Mehn I dey my lane I no dey do o over sabi
Always on my grind
Steady pushing my P
No competi I dey work for my peace)
Yeah-yeah-yeah
WRIO wanna fuck it up yeah
Real life situations troubles wey dey bother man
I'm self fulfilling prophecy, you I'm born for this
I don't feel hate yes!, why I go hating on another brother man
Money-money on my mind, you know me no gat to chill
Love no cost no any dime, any dime back in time lose my mind on top bitches wey no gimme chills
I just wanna feel alright
I no wanna reason too long…yeh!
Don't get it confused
Man, I dey live my life, man rouge and me dey causing fuse
I don see many-many offers wey I don refuse
I couldn't sleep so what's next me I started taking pills yeah
More money in excess, fresh lifestyle, no stress
More life, more sexing, all night I stayed fly
Big vision highway, gone far like hellcat
No woman, no cry
Pretty lady, many crises…oh why?
Tabati wole oh
Taba wole
Dem don know say we wan cause gobe
Bami lapate oh
Lalale friday
On a roll
Kalo gbe hennessy wole
Tabati wole oh
Taba wole
Dem don know say we wan cause gobe
Bami lapate oh
Lalale friday
On a roll
Kalo gbe hennessy wole
(Cause e go be as e go be
Mehn I dey my lane I no dey do o over sabi
Always on my grind
Steady pushing my P
No competi I dey work for my peace)
(Cause e go be as e go be
Mehn I dey my lane I no dey do o over sabi
Always on my grind
Steady pushing my P
No competi I dey work for my peace)
Tai!
Written by: Ademodi Adewale Ayomide, GIDEON TIJESUNIMI BANWO
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...