album cover
Aura 4 Aura
album cover
Aura 4 Aura was released on July 21, 2025 by CURATORR SOUNDS as a part of the album Genesis - EP
July 21, 2025
LabelCURATORR SOUNDS
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

3RD
OH MY GOD
SAVE US ALL
The things wey my eyes don see for this country
Wanting me go gaga
I don dey pray for better days
God show me tori emina fe gara
I no send any bagga wey go come vex me
I go show am small para
Mama tell something make I understand
Say I go soon go viral
Me I no well
Ask aunty odey
Gbogbowan wan de kpe mi ole
Cartier Loju, Gucci for leg
This kind of life wey I want for myself
It'll all be over of my sober
All the pains and the troubles wey I go past
This game of justice is over
I wan take my place my i go far
The things wey my eyes don see for this country
Wanting me go gaga
I don dey pray for better days
God show me tori emina fe gara
I no send any bagga wey go come vex me
I go show am small para
Mama tell something make I understand
Say I go soon go viral
Mio gbo kpa
Tell me wetin dey kpa
If I come your show
I go come with olopa
Pay my money
I no want naira
I dey with my sqauds
All they want is dollar
I wanna fly jets with my friends
Give all all of them
One one first class
Fly them to Germany
Take them to spain
All of our enemies we go shoot them for their leg
Damn, damn aye fele
Make we just dey sempe
Sare to ba ri wan to mu o be
My **** mu ere ma lo be
The things wey my eyes don see for this country
Wanting me go gaga
I don dey pray for better days
God show me tori emina fe gara
I no send any bagga wey go come vex me
I go show am small para
Mama tell something make I understand
Say I go soon go viral
Me I no well
Ask aunty odey
Gbogbowan wan de kpe mi ole
Cartier Loju, Gucci for leg
This kind of life wey I want for myself
It'll all be over of my sober
All the pains and the troubles wey I go past
This game of justice is over
I wan take my place make i go far ah
Ma lo fa ja
Ma lo fa ja
Ma lo fa ja
Aura4Aura
Written by: ADEJUMOLA ADEFIOLA, Andrew Segun Godday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...