album cover
Aje - (freestyle)
album cover
Aje - (freestyle) was released on July 10, 2026 by CURATORR SOUNDS as a part of the album EXODUS - EP
July 10, 2026
LabelCURATORR SOUNDS
LanguageEnglish
BPM78
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Grrrrr
International flavor
You dey Imagine imagine
This life no be magic
I've seen so many tragic
E turned me to a sadist
Popo ringing siren
Do not disturb me
Your chocho nah gibberish
Don't tell me rubbish
Innocents killed by bandits
I feel so annoying
The riches dem dey garnish
The poor too dey farmished
If you fucking owe me, you better pay me
Don't act foolishly that's what they told me
When I was a kid I dreamt about singing
That was 2015 I dey ping for blackberry
Me and my cuz we dey do like tom and jerry
Steady watching our GOAT for our tele
So I carried my pen and sheet
So I started plotting, jotting all my thoughts
I turned it into reality
You think sey e dey easy? oya terisi
Nobody showed pity when I dey hungry
I'm a fucking loner
I be born sinner
I say I'm a winner
E too sure for me die
You're a fucking goner
If you whine me now
We gon pull up on you
We go fuck you up
Bloody I'm bloody all my eyes are so blurry
Music is my calling so I answered to my calling
You tryna destroy me you can't even outsmart me
I learned how to be sorry but gradually I'm changing
I'm on a life journey I don't think I'm stopping
Put them on some pending make them no do me dirty
People wey I offend dem no be threat to me
If dem leave the both of us you can't even spar with me
Now wey be sey I be man I dey hustle, I dey jama
I dey find only raba, I'm a dangerous animal
Everytime I deliver like I be dispatch rider
You see as I dey write am? I'm writing like a fighter
So I carried my pen and sheet
So I started jotting, plotting all my thoughts
I turned it into reality
You think sey e dey easy? oya put body
Nobody showed pity when I dey hungry
I'm a fucking loner
I be born sinner
I say I'm a winner
E too sure for me die
You're fucking goner
If you whine me now
We gon pull up on you
We go fuck you up
If the table turn e go reach my turn
I'm a militant gbedu full my tank
Money in the bank i no too dey talk
I no wan sin anymore I want repentance
Written by: ADEJUMOLA ADEFIOLA, Andrew Segun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...