album cover
Omg
album cover
Omg was released on September 24, 2026 by 3ple Threat Ent as a part of the album Ologbon
AlbumOlogbon
September 24, 2026
Label3ple Threat Ent
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ahn
Ye
Energyboiy done kill am again
Boy bims on the modafucking microphone Iz going
Gbedu to loyin jesu
Jesu
Lifestyle a’pariwo
You can do as you like o
Sexy and fine o
That girl’s my type o
(Yebaribaribo)
E patewo fun
(pa,pa ,pa)
E shock you
Because I no dey talk i dey humble
If I come talk Oya wetin you wan do?
Shey una no go stop una capping?
Shut up!
Offline you are dancing
Shoe gbengbe
Michael Jackson
Gbedu to loyin
Ah, ice cream
Ye, Wetin concern me?
When she need D she go find me
(Oshamo)
Zanku don co-sign me
They no born them shey won be ni?
Ahn
It’s radical
Olomoge classical
They can only try they can’t be her
Golibe they can’t be her
Shey kin korin si
Stamina wa
As I no too send their papa
Make it clap ou la la
Make it clap oh mama
O’n lo
(O’n lo)
O’n lo
(O’n lo)
Don’t make me lose my focus
No go dey move like robot
Oh lord
(Oh lord)
Oh lord
(Oh lord)
Don’t make me lose my focus
You too bad oh my God
Give me a minute make I stabilize
We no dey sin na just exercise
She say I’m toxic but the sex is nice
Oh, for the streets I’m verified
Backie ni mo fa
I’m high as a kite
Her handle na abbah’s delight
But she knows how to ride a pipe
But she knows how to ride a pipe
Shey una no go stop una capping?
Shut up!
Offline you are dancing
Shoe gbengbe
Michael Jackson
Gbedu to loyin
Ah, ice cream
Ye, Wetin concern me?
When she need D she go find me
(Oshamo)
Zanku don co-sign me
They no born them shey won be ni?
Ahn
It’s radical
Olomoge classical
They can only try they can’t be her
Golibe they can’t be her
Shey kin korin si
Stamina wa
As I no too send their papa
Make it clap ou la la
Make it clap oh mama
O’n lo
(O’n lo)
O’n lo
(O’n lo)
Don’t make me lose my focus
No go dey move like robot
Oh lord
(Oh lord)
Oh lord
(Oh lord)
Don’t make me lose my focus
You too bad oh my God
Written by: Isreal Lagbokun Olawale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...