album cover
Ben Carson
album cover
Ben Carson was released on September 24, 2026 by 3ple Threat Ent as a part of the album Ologbon
AlbumOlogbon
September 24, 2026
Label3ple Threat Ent
LanguageEnglish
BPM102
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ahan
Most days I no dey sleep
like na regular thing
Mama say no do tattoos
That na circular thing
Life na mindset
Everything na medulla thing
Writing songs like books
Ben Carson
Que sera sera
Na as I grow old I begin dey understand my dad
Why e been dey sleep for car
Why e get panic attack
They say I too stubborn make I change character
Na only money make my brain tanana
Ti mo gbowo l’owo palmpay
Haba
Ka le jaiye lori friday
I’m grateful to my **** wey dey send me 5k
No be your problem
Ma f’ara gbe
Cause this life no get manual eh
So I like to do my things my way
Do I look like I’m still wearing pampers?
Fake **** wearing matching canvas
I swear I saw heaven when I smoked the ganja
Won le ri mi but won le ba
Wetin I go gain if I loose guard the kpa?
All my sanity I want(ed) it back
And I got it back
I was on track
All my moves I put it on God
Who talk say I no go conquer?
Won ni pe sa
Won ni pe sa
Won ni pe sa
Only Jah can forgive my soul
Anytime I’m spitting on the microphone
Cause I talk my own
As they talk their own
Tough times no dey last
It comes and goes
No matter how e be
I go make money with passion
Short sighted people no go fit see the jackpot
How I wan believe you when you’re showing no action?
OT la ma’n lo
You can never get the password
Ahn
You can never get the password ahan
You can never get the password ah
Writing these stories like I’m Ben Carson
Written by: Isreal Lagbokun Olawale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...