album cover
Bahubali
album cover
Bahubali was released on September 25, 2026 by D6R ENTERTAINMENT LTD, Under Exclusive License To ONErpm as a part of the album Bahubali - EP
September 25, 2026
LabelD6R ENTERTAINMENT LTD, Under Exclusive License To ONErpm
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Ṣiṣẹ mọju ni every Monday to Sunday
I no dey rest at all mo n ṣisẹ mo n gb'update
Hustler no get holiday o
To ba ṣiṣẹ lo ma kere
For this street nobody dey play oh
Dey play
Oh ah
[PreChorus]
I carry my bicycle go front
Ohun tori da mi ni mo n kọ
Na money dey gimme goosebumps
Because I dey ball dem say I do fraud
Them wan come dey hate the boy
Why them dey hate the boy?
As long as I'm breathing I no go rest wọn daju mi because I link up
[Chorus]
But I dey find my way oh
And I dey follow my lane dey go
My brother stand up and pray
O le gbowo tan go holiday oh
When nothing dey ko si ego
Na me carry my agbelebu
**** dey work everyday
Awọn ọmọ oro n bomb every day oh
[Verse 2]
It’s not easy but leave it
Ṣiṣẹ mọju fara le
They want me to keep losing
Ẹni binu ko mu ganmọle
If the time don reach to become somebody
Nobody go fit touch that your win
Jẹun to da make you burn calories
Live your lifestyle make you pop something
[Verse 3]
Ah, mo gbere mi de de
Ah, come my bless way way
Mo je gbese pa l'Ogun state
Ah, I don try
Ah ah ih ah eh
Ma ra Beamer eh
But them go say na fake
Ẹ gbe Ọlọhun tobi, halle, halle, hale!
[PreChorus]
I carry my bicycle go front
Ohun tori da mi ni mo n kọ
Na money dey gimme goosebumps
Because I dey ball dem say I do fraud
Them wan come dey hate the boy
Why them dey hate the boy?
As long as I'm breathing I no go rest wọn daju mi because I link up
[Chorus]
But I dey find my way oh
And I dey follow my lane dey go
My brother stand up and pray
O le gbawo tan go holiday oh
When nothing dey ko si ego
Na me carry my agbelebu
**** dey work everyday
Awọn ọmọ oro n bomb every day oh
Written by: Ayotunde Olabinjo Oluwatobilola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...