Lyrics

Yeah Wetin I wan talk no get option Just dey find the money, i-yo O lo-lo-lo-lo, lo-ooh-ah, o lo-lo-lo (Yooooo) Mm, as a small boy wey dey work (wey dey work) Nobody dey for the boy I dey try hard 'cause family go chop (chop) E no easy at all But, I dey push am with my confidence Iya nbe, baba n ja ticket And in all things, them say "family first" (Emi, iwo, l'owo Olohun) No forget me, abeg 'Cause e don hard for my guidance (guidance) They don try their best, abeg (they don try their best) As e don be, aya wonja (wonja) 'Cause we no dey for standard form (standard form) Them dey wait d'igba t'aye a gbo (t'aye a gbo) And no be say I gallant much Yo, I dey do my things on God (on God) Bad energy comot Kini mofe soh na? (kini mofe soh na?) Na to dey pray to God Pray to God, make I get for sure And, it's not my fault Baba God nikan l'ole soh (yo, oh-oh-ah) But, if I no get today (Wetin I gain if I no get?) When family dey wait (Family, family dey wait though) Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de" I no fit dey wait Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh) Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun) It can only get better oh Mio le shey illegal oh (ahn) Never say never oh Listen, say Awon tani ko duro, pe "a ma hot" Catapult lon fire s'odo wa, tori omo yen o gara tan Na why I dey pray to tha Lord, bamishe Je ko soft 'cause to make am nah by force I no do competition with anybody If anybody, mio gbe'se ran anybody E ma wo bi Teletubbies I no dey underrate anybody As in anybody, oloore le je anybody As you dey work, k'oma chop (never oh, eh-eh) K'oma sub, k'oma bomb, k'oma nurse Ma shey plus oh, my brother man As you dey hot, rora soh Leave them, k'oma wonder bi wo shen gara tan Awon ni customer If you get believe, e go set (oh-ah) I repeat, e go set Iwo fi won le k'oma vex Awon na be-be ko debe But, if I no get today (Wetin I gain if I no get?) When family dey wait (Family, family dey wait though) Won ni "kin ma lo sun le", pe "kin di de" I no fit dey wait Yo, mio le sun never oh (never oh, eh-eh) Ologo forever l'emi oh (ko wo'le wa, emi l'omo Olohun) It can only get better oh Mio le shey illegal oh (Aje on the Mix) (Killah)
Writer(s): T. Dollar Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out