album cover
Onu
album cover
Onu was released on October 2, 2026 by Odia Records Limited as a part of the album Nwa Nwanyi Deeper Life (NND)
October 2, 2026
LabelOdia Records Limited
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Odia
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kola boy
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Paddy mi nobody go dey (at all)
When money no dey ehh
So better stay on guard (imakwa)
Hustle everyday ehh
Nmanya go dey, shima go dey ehh
When you get ohh
So hustle everyday eh eh
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Oboy, comot for here, we no dey see your face
Preacher, but for here you no dey share the grace
You be scam, this your face dey decieve person
Hypo, always forming to be neat person
Why e be say all the OGs no dey fork with you?
All them big names, nobody wanna work with you
You too get pride, them say you no dey pay homage
You get oil, but you no sabi cook porridge
Gate keepers, they want make we lick their nyash
Na them be prophets, na we they wan dey use cabash
Give them all they want or become a bad fellow
You wan be moses, they feel you have to serve pharoh
I no fit sell my soul just please your pride
My conscience na my food, i no fit feed your pride
Call me all you want as far as I no kill person
Carry your cure, I don sabi how to heal person, ah
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ? (otua)
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ?
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ? (mara mara na-ịru)
Kedu ịhe mmere ụwa jị na-akpụrụm na-ọnụ? (seh)
I won't lie I lost a lot (ịje), I learnt a lot too
Life be like school (otua), but I'm not late to it
I blow my weed (imakwa) I pass the test
I'm from my mama, I no relent
I dey blow my cigar
Roll my dada
Play my guitar
I no send their father
Live my life, pray for grace, where money dey, na there i go dey
Ahhh ahhhhh ahhhhh ahhhh
Ahhh ahhhhh ahhh ahhhh (mara mara na-ịru)
Ahhh ahhhhh ahhhhh ahhhh
Ahhh ahhhhh ahhh (kwa mpete na-azụ)
Cos life no be joke (ịje)
If they tell you say e easy brother say na scope (otua)
Every single day we dey hustle for the dough
Steady hustle for the dough
Odia
Life no be joke oh
Written by: Nwodo Victor Chinonso, Patrick Ikenna Inegbu, Victor Caleb Nmesoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...